Oh oooo ah ah
Uhmm oh baby ah ah
Ferrari, salary ah ah ah
(CHORUS)
If you love me you go buy me Ferrari
If you like me you go pay me salary
Soup wey sweet na money dey cook am
If you want it you go spend to chop am
Cos I love you no be mouth oh, oh oh
No be for mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be for mouth ah ah
I love you no be oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
Oga tia ga na kpa we t'ego
My mate they do holiday for Chicago
Container nola isi na normal excuse o
I don dey wait so tey wait come dey wait me oh
My front eh, my back eh
Dey do you ishin gbaka
If you want to gbadun me well
Mr. Man you must ginger
Guccii oh fendi oh
Otelu me teyin telu mufu
No dey call me sweet pie with nothing oh
(CHORUS)
Oga I don tired to stay mainland
E no go bad if you buy mansion for banana island
Open supermarket for me for Netherlands Nothing suppose too much for me
As your sweetheart oh eh
My front eh, my back eh
Dey do you ishin gbaka
If you want to gbadun me well
Mr. Man you must ginger
Guccii oh fendi oh
Otelu me teyin telu mufu
No dey call me sweet pie with nothing oh
(CHORUS)
I like this song it is fave song of mine. Thanks for sharing.
ReplyDeleteDownload Mp3