Saturday, January 16, 2016

GOD WIN lyrics by Korede Bello

Mavin
Eh eh.... Eh eh
Korede Bello Don Jazzy again ooh
Omo olope mega superstar ooh oda na

I don't get alert God win
And I don't pay my rent God win
Dey be want fall my hand but God win
Dey be wanna kill my job but God win
I say anything dem do

  (CHORUS)
  Na God win ooh
  Na God win ooh
  Na God win ooh
Anything dem do
  Na God win ooh
  Na God win ooh
  Na God win ooh

I don't change my name to God win
And omo I don't buy motor God win
Dem say my market no go sell but God win
And dem be say I  no go blow but God win dem my brother
Make them try they luck

  (CHORUS)

As you don pass exam na God win ehn
And dem be say you no go pass but God win ehn ehn
You wake up see today lasan na God win ah ah
Robbers dey rob dem no see you brother God win
Dem no see you my sister God win
Oya bellovers

  (CHORUS)

As na your wedding day na God win
And e don tey wey yo dey find but God win ehn ehn
See we go pop Champagne today God win ah ah
We go dey dance dance dance cos God win

Elelele
Anything you win na God win
And if you win election my brother God win
Life if you win the contract my friend God win
And if you check the countdown my brother God win
And if your market sell elelele

  (CHORUS)

       GOD WIN

No comments:

Post a Comment